[Lyric] Orezi – No Advise Me Lyrics

Orezi No Advise Me Lyrics. Orezi No Advise Me Lyrics. STREAM/DOWNLOAD MP3 LYRICS Intro Any money wey i get shayo and enjoyment, Na hin dey my head I no fit kill my… Ah oh ah eh Ah oh ah eh Chorus Any money wey I get, shayo and enjoyment, Na hin dey my head I no fit kill myself, Any money wey I get, shayo and enjoyment, Na hin dey my head I no fit kill myself, Fi mi le, Kin jaiye mi No dey advise me, no dey advise me No dey advise me Fi mi le, Kin jaiye mi No dey advise me, no dey advise me No dey advise me Verse 1 Come and dance with shoes on, moti ready la ti jo gan Maami shake that bumbum I no care if na silicon Your body like Voltron, Walai oma bad gan, I know you wanna rock in Louis Vuitton I go buy am cause you pretty gan Vanessa (vannesa) Nibolowa (nibolowa) Moti mu ‘Koko Samba’ ati ‘Odogwu bitters’ Jaiye foreign, Jowi Zaza, Aboki waya, Wa sey mi ni dollar ehhh Chorus Any money wey I get, shayo and enjoyment, Na hin dey my head I no fit kill myself, Any money wey I get, shayo and enjoyment, Na hin dey my head I no fit kill myself, Fi mi le, Kin jaiye mi No dey advise me, no dey advise me No dey advise me (No worry about my future) Fi mi le, Kin jaiye mi No dey advise me, no dey advise me No dey advise me (No be you go tell me how i wan take spend my money) Ooh ahh Teacher no teach me nonsense Ooh ahh No teach me nonsense, Teacher no teach me nonsense… Outro Vanessa (vannesa) Nibolowa (nibolowa) Moti mu ‘Koko Samba’ ati ‘Odogwu bitters’ Jaiye foreign, Jowi Zaza, Aboki waya, Wa sey mi ni dollar ehhh The post [Lyric] Orezi – No Advise Me Lyrics appeared first on tooXclusive.
http://dlvr.it/Sv0GRP